CHI

Sunday, September 8, 2013

CONVERSATION BETWEEN C.RONALDO AND L. MESSI

CR7: Hi MESSI: How far CR7: I dey go oo, i no go sign anymore contract for this madrid MESSI: But why na CR7: Ozil don go oo MESSI: But Isco don come nah CR7: Dat boy stingy, he no dey give me assist like Ozil, na only him dey score the goals, already he has 3 goals and i get only 1 MESSI: What of Bale? CR7: Person wey talk say him come to dethrone me.. i dey fear oo MESSI: Wetin you go come do now? CR7: I dey go back England, atleast i go rule for there since you and Neymar no want me to rule for here MESSI: Ah ah.. i'm i part of your problems again? CR7: Yes nah.. when you dey collect all dos awards, you remember me? no be only just dey collect all the awards and breaking all the records.. wicked guy MESSI: Hahahahahha.. i never even start sef CR7: I don die be that oo

No comments:

Post a Comment

Please kindly drop your comment(s) thank you.